Lyrics

LYRICS: Kizz Daniel – Buga Ft Tekno

People also search for

Kizz Daniel – Buga Ft Tekno Lyrics.

Intro
Hey!
Don’t Sleep
Don’t Sleep
Wake up
Collect your money
(Collect your money)
Wake up, eh!
Collect your money
(Collect your money)
Wake up
Giddem

Download Also: A-Star – 7 To 7 Ft Medikal x Eugy

Hook (Kizz Daniel)
Gbe’ra, gbe’ra
Gbe’ra go get that mullah (wake up)
Mo ni ko kala
Kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer

1st Vesre: Kizz Daniel
You don work, you don try (try)
You suppose to dey j’aiye (j’aiye)
Kilo kan mi kan pesin matter o
Pesin wey don grind, oi
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, ko ni baje

Chorus: Kizz Daniel
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga

2nd Verse: Tekno
Gbe’ra, oh ai
Gb’era o
Gbera
Go get the dollar (wake up)
Kala, kala gb’owo yẹn o
Kala gb’owo yẹn l’ọwọ dealer
You don work, you don try
You suppose dey high
Ki lo kan wọn, o ṣẹ fun wọn
Pesin wey don high
When I land, I land softly on a sofa floor
So far, so good, koni baje

Chorus: Kizz Daniel & Tekno
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Let me see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme buga wọn
Lemme see you dey buga o (o-lo-lo-lo)
Lemme see you (o-lo-lo-lo)
Buga wọn, lemme see me you buga wọn
Lemme see you oh
Buga won (lemme see you go)
Lemme see you dey buga won
Buga won

Outro: Kizz Daniel x Tekno
You don work, you don try
You suppose to dey fly
You don work, you don try
You suppose to dey fly

CLICK  TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP FOR UPDATES

TO UPLOAD OR PROMOTE YOUR SONG CALL / WHATSAPP: +233247046146 ___________________________________________________________________

About the author

DJ Frenzy

DJ Frenzy is a Radio DJ @Kapital971, Pub DJ @BulldogPubKsi. a Graphic Designer and a video editor. My passion for creating high-quality content means I take pleasure in providing you with an enriching experience. If you find my content valuable, please consider sharing it with your friends to spread positive vibes. Thank you for your continued support.

Chat With Us

10:20