Lyrics Nigeria Music

LYRICS: Ayra Starr – Rush

Ayra Starr - Rush (New Song)

Rush Lyrics By Ayra Starr
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

CHECK LYRICS: Kizz Daniel – Cough (Odo Yewu)

Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

MORE LYRICS: Wizkid Ft Ayra Starr – 2 Sugar

But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)

Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa

ALSO CHECK Sarkodie Jamz (Full Album)

Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)

‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)

Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh

Oneclickghana.com is committed to Complying with the requirements of the Digital Millennium Copyright Act (DMCA) and Other Intellectual Property Laws. Therefore, we will promptly respond to any and all take-down requests that meet the necessary Legal criteria. If you are Copyright owner and believes that a file uploaded on Oneclickghana.com infringes upon your rights, please Contact us via [email protected] to submit a request. Thank you for your co-operation _____________________________________________________________________________

TO UPLOAD Or PROMOTE Your SONG CALL / WHATSAPP: +233247046146

JOIN ONECLICKGHANA WHATSAPP GROUP FOR UPDATES

About the author

DJ Frenzy

DJ Frenzy is a Radio DJ @Kapital971, Pub DJ @BulldogPubKsi. a Graphic Designer and a video editor. My passion for creating high-quality content means I take pleasure in providing you with an enriching experience. If you find my content valuable, please consider sharing it with your friends to spread positive vibes. Thank you for your continued support.